Whatagwan - Ajaeze Lyrics


ONE, TWO, THREE, FOUR, CHE
(No lele)
Ooo Nana na na na
(No lele)
Whatagwan, Skelewu
Conga Conga Conga

(Verse)
Money dey come, money dey go/
I no dey stress iwotago/
Back in the days mi economy, no do well o/
But see me now/
Aye my ginger nwantinti/
Look at my swagger nwantinti/
I get the money nwantinti/
Girls them dey do me nwantinti/
AJAEZE O!
Oya nwantinti/
Secure the bag o nwantinti/
Now everything is kosher/
We living la vida loca

(Chrous)
WHATAGWAN-GWAN
WHATAGWAN-GWAN
WETIN GWAN-GWAN
OYE BABY TELL ME NA

REPEAT

(Verse)
Wetin the dealio/
I get card whey swipe one billion/
Whatagwan today we killing am/
I be the one Igwe dey bless me o oh-eh/

Sugar, sugar nwantinti/
The money land o nwantinti/
Take it commando nwantinti/
Girls them dey do me nwantinti/
AJAEZE O!
Oya nwantinti/
Secure the bag o nwantinti/
Now everything is kosher/
We living la vida loca

(Chorus)
WHATAGWAN-GWAN
WHATAGWAN-GWAN
WETIN GWAN-GWAN
OYE BABY TELL ME NA

REPEAT

(Verse)
Everything nwantinti/
O baby girl nwantinti/
All of my guys we do one thing/
We turn up the club oya nwantinti/
Oya nwantinti/
Dem dey Rush us nwanti/
I look fine, I look posh/
All the girls like fine boys like us/
Baby girl o nwantinti/
We turn up the club it’s nwantinti
I look fine, I look posh/
All the girls like fine boys like us
Tell me na

(Chorus)
WHATAGWAN-GWAN
WHATAGWAN-GWAN
WETIN GWAN-GWAN
OYE BABY TELL ME NA

REPEAT

(Verse)
Wetin the dealio/
I get card whey swipe one billion/
Whatagwan today we killing am/
I be the one Igwe dey bless me o oh-eh/

We killing am/
I get card whey swipe one billion/
Whatagwan today we killing am/
I be the one Igwe dey bless me o/

Aye my ginger nwantinti/
Look at my swagger nwantinti/
I get the money nwantinti/
Girls them dey do me nwantinti/
AJAEZE O!
Oya nwantinti/
Secure the bag o nwantinti/
Now everything is kosher/
We living la vida loca

(Chorus)
WHATAGWAN-GWAN
WHATAGWAN-GWAN
WETIN GWAN-GWAN
OYE BABY TELL ME NA

REPEAT

Whatagwan lyrics !!!